Bike men in Abuja are
always high. Walahi it’s so bad I couldn’t even give some intro speech like I
always do, I had to dive right into my point. Bros, abi u no dey see how them
dey drive?
Sometimes you go
dey wonder why they drive anyhow (if you have a car, shift small), you will be
wondering "abi this okada man no value him life? "Silently saying in
your head "I cover myself with the blood of Jesus" omoh it’s not funny.
Well now you know why they do.
The Average Abuja
bike man will pop anything and by anything I mean anything you can think of
ranging from weed to any type of tablets you can think of that people pop to
get high, even paint thinner sef, aswear it’s that bad. Maybe it’s out of
frustration but no be only them frustration dey kill na or maybe it’s just for
fun but make dem calm down small na, e go better.
Abeg when next you
dey on top bike and the guy dey speed like say him wan meet Jesus, biko tell am
say "Bros calm down small"
No comments:
Post a Comment