Honestly this one is shocking and cracks me up aswear. Asin you
hear people from other states asking you "so hows the president doing now?" as at how? like say una be neighbors for the same estate. Dem no dey see president anyhow, you fit even dey abuja 20years
and you no go see am. How e take concern us sef? President dey share money?
People wey dey always see am na people wey dey find contract and other things
that they want from him.
So NO not all of us see the president every other day,
we still dey see am for TV like una, some of us the closest we've been, is seeing his convoy on the way to the airport and na because say we gats wait. People who ask this, now you know stop
asking, it’s hilarious and annoying.
No comments:
Post a Comment