Abeg Una sabi that
kind shit wet dey like purging for your belle but to come out na like admission
list? Well me too.
Make I just help
Una small for free
If u dey on top
toilet and the thing no gree comot, just breathe deeply in and out like 5times
and walahi like magic it will flow like you just ate Yoruba pepper soup.
P.S: If your shit
smell na die, abeg go buy laxative make you no talk say na me kill you.
Did it work? It
worked for me though. If it didn't then bros I hail o.
No comments:
Post a Comment